Olamide and Boj Lyrics
With Boj featured on the track, Stronger ends Olamide’s self-titled album on a high note with infectious lyrics and a powerful rhythm that you can’t help but dance to; check them out below.


Olamide & Boj – Stronger Lyrics
Intro
Release yourself
To the unknown
Pre-Chorus
Sweet life no sweet pass like this
Cigars and cannabis
Chilling with my gees
Man, I gat at least, sisi hundred and 50 girls bussing
You want to kill person ni?
Different alcohol inside the cooler, and the fridge
Dem dey freeze
Chorus
You don turn back girl, you don dey go Ghana
Fly PJ, ṣháyò and smoke gbána
Heartbroken last, ọmọ, but you stronger now, uh
Keep making daddy proud
You don turn back girl, you don dey go Ghana
Fly PJ, ṣháyò and smoke gbána
Heartbroken last, ọmọ, but you stronger now, uh
Keep making daddy proud
Verse 1
Yuh, this for the girls wey dey talk say “ex boyfriend, prioritizing happiness, wey dey flex”
Wey dey put men for different cruise ’cause they can’t stress
Living life to the fullest
Ooh, I’m loving the new you
In your Gucci swim suit
Chilling by the pool, less worried tho
Showing more skin, get a new tattoo
Trying different taboo, so I’m flying to Cancún
Yeah, get your swag back, secure the bag, and
Fly away if you want, and maami, don’t fly back
And if your plan stop going smoothly, as it should
Go back to the drawing board, baby boo
Yeah, you need a soldier, not a bọlọ
No go dey waka with men wey dey draw like ọgbọna
Do BBL, if you wanna
You only live once, maami, turn down or turn up
Pre-Chorus
Cigars and cannabis
Chilling with my gees
Man, I gat at least, sisi hundred and 50 girls bussing
You want to kill person ni?
Different alcohol inside the cooler, and the fridge
Dem dey freeze
Chorus
You don turn back girl, you don dey go Ghana
Fly PJ, ṣháyò and smoke gbána
Heartbroken last, ọmọ, but you stronger now, uh
Keep making daddy proud
You don turn back girl, you don dey go Ghana
Fly PJ, ṣháyò and smoke gbána
Heartbroken last, ọmọ, but you stronger now, uh
Keep making daddy proud
Outro
If you wanna smoke of that good shit
This right here is the purple rare
This right here is the amnesia rare
And, this right here is the special one
That’s the jumbo burrito
If you need prescription for your trouble, you know I gat you
Holla at your boy
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook