Home Entertainment Forex Boys Lyrics by TheFeyiii & Boy Muller

Forex Boys Lyrics by TheFeyiii & Boy Muller

9
0


TheFeyiii and Boy Muller Lyrics

Get ready to groove and sing along to the energetic lyrics of TheFeyiii and Boy Muller’s chart-topping hit, Forex Boys

TheFeyiii & Boy Muller – Forex Boys Lyrics

Burst their head
Magic
Shopofo must shine baby

My guy just tear Benz
GLE of big money
We match am go Quilox we go jolly
The next day my other guy tear Lexus
RX350 the guy name na Festus

Hmm dakun malo bawon sope
Money no dey Lagos
Cause some boys dey wey go tell you say Bentley no cost
Dem say show me your friends
Then I’ll tell you who you are
If I show you Ebuka
You go know say we no dey cap

Alright
Soft jo wey get Lexus (Lexus)
Wasiu wey get e power bike (vroom vroom)
Shout out all them Lawy Benz (oh ahh)
Carterefe get GLE
Na Merecedes Benz all them Forex boys
Money dey with Jato fx
And Dayoz fx all them Bosky fundz
No go loose guard Sammy fundz
Billion Dollar investors
Muller wey get Lexus
Musician wey get Mercedes Benz
No go loose guard Seth fated
All them Pelvix buy and sell
Focus wey dey sell dog
Shopofo no con get anything
Me I no get anything

Shey you dey see say na money be my language
Mega money Tiwa Savage
For this side every day be like say na birthday
Sh’omo gbogbo omo l’emi fe taste

Uhm uhm uhm uhm
So mr Shopofo
I heard all of your friends are forex boys
But aside Habby forex
Which of your other friends are forex traders

Alright
Soft jo wey get Lexus (Lexus)
Wasiu wey get e power bike (vroom vroom)
Shout out all them Lawy Benz (oh ahh)
Carterefe get GLE
Na Merecedes Benz all them Forex boys
Money dey with Jato fx
And Dayoz fx all them Bosky fundz
No go loose guard Sammy fundz
Billion Dollar investors
Muller wey get Lexus
Musician wey get Mercedes Benz
No go loose guard Seth fated
All them Pelvix buy and sell
Focus wey dey sell dog
Shopofo no con get anything
Me I no get anything

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

TAGS





Source link

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here