

DJ Neptune and LYRXX Lyrics
No Kiss And Tell, the seventh song on DJ Neptune’s Greatness IV album, features LYRXX; read the lyrics provided and sing along.


DJ Neptune & LYRXX – No Kiss And Tell Lyrics
Greatness!
Timbun with the melody
Ohhh
DJ Neptune
Hit me
The way you dressed to my aparte
Shey na for me
To ba d’ale wa mo mi
Iba di e lo wun mi
No dey do shakara
I get multiple option
For you I’m at attention
Your body dey right position
Hmm hmm
I know o
I know you got another man
You just needed a passerby
Wey no go kiss and tell
Wowwwww
I know you already got a man
You just needed a passerby
Wey no go kiss and tell
Fi ibadi e gbe
Ile ke duro
Ileke ma ja ja
Towu towu
Bileke ja bileke ja
I no go kiss and tell
Fi ibadi e gbe
Ile ke duro
Ileke ma ja ja
Towu towu
Bileke ja bileke ja
I no go kiss and tell
Hmm
As you can see
I get enough
To sponsor your lifestyle
You don’t even need too much
Baby just right
I no be that kind person
Wey no sabi chop life
Gucci Louis Vuitton
I no dey rock the same style
I gbadun your package
Folashade
See this your body type
E be my taste
You see you gat me in the right corner
No be child’s play ha
Hmm hmm
I know o
I know you got another man
You just needed a passerby
Wey no go kiss and tell
Wowwwww
I know you already got a man
You just needed a passerby
Wey no go kiss and tell
Fi ibadi e gbe
Ile ke duro
Ileke ma ja ja
Towu towu
Bileke ja bileke ja
I no go kiss and tell
Fi ibadi e gbe
Ile ke duro
Ileke ma ja ja
Towu towu
Bileke ja bileke ja
I no go kiss and tell
Greatness!
DJ Neptune
Baddest
Soundz of Neptune
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook






