Home Entertainment Taliban Lyrics by DJ Neptune Feat. Kojo Blak

Taliban Lyrics by DJ Neptune Feat. Kojo Blak

13
0


DJ Neptune and Kojo Blak Lyrics

Read the lyrics and sing along to the catchy song, Taliban, featuring Kojo Blak, which is the twelfth track on DJ Neptune’s new album, Greatness IV.

Cover Art For Greatness IV album by DJ NeptuneCover Art For Greatness IV album by DJ Neptune
Greatness IV Album Cover Art

DJ Neptune & Kojo Blak – Taliban Lyrics

Greatness!
DJ Neptune
Hit me

I be bado
Call me Rambo
Emi Dragon
C7 Ronaldo
Beg your pardon
No dey fumble
Money full my lambo
Fashion Raman Jago

I dey for jungle
Know sey I be Terror
Try me na error
Una no dey fear God
Them dey call war
Know sey I be Terror
Try me na error
Shey you no dey fear God

Taliban
I’m a Taliban
Verified oh
Taliban
I’m a Taliban
Verified oh

Them know
Them no fit carry my load
Na me dey hold remote
Non of them fit decode
For my zone
Popo no fit assault
All of them go comport
Make them shut up their mouth

I dey for jungle
Know sey I be Terror
Try me na error
Una no dey fear God
Them dey call war
Know sey I be Terror
Try me na error
Shey you no dey fear God

Taliban
I’m a Taliban
Verified oh
Taliban
I’m a Taliban
Verified oh

Greatness
Taliban
Neptune
I’m a Taliban
Greatness
Taliban
Kojo Blak
I’m a Taliban

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook





Source link

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here