Home Entertainment Loud Lyrics by Lordeyang | Notjustok

Loud Lyrics by Lordeyang | Notjustok

12
0


Lordeyang Lyrics

Get ready to groove and sing along to the energetic lyrics of Lordeyang’s new track, Loud

Cover art for Loud by LordeyangCover art for Loud by Lordeyang
Loud Cover Art

Lordeyang – Loud Lyrics

I cry nobody hear me
Sad nobody dey for me like dat
My partner no wan near me
You wan dey with who wan buy for you iPad
Vampire energy, suck all of my blood untill I die
Ikenga show me mercy
Na lamp I been dey use to dey find smile

Can somebody hear me
My voice no go loud I′m on loud
Can somebody help me define love or trust me I don’t know

Ikenga Matuidi Nwaenyi I no wan loose
I no like awoli oh take I no wan do
I dey consistently deliver I no dey fall hand
I no need excuse or poverty
My planing go work out properly
Baddie your body got me but I can′t deny
And I’ve been worried for real
I know I need your kiss no be now
When I don decide I go call your line
Funny enough no be now wey you just dey see me wey I dey in form
Na way before them born me wey dem give me plenty talent but them no give me luck
For where love dey
I no fit love again
I no fit trust again
Many many pain
Maybe not today
Maybe another time

Can somebody hear me
My voice no go loud I’m on loud
Can somebody help me define love or trust me I don’t know
I cry nobody hear me
Sad nobody dey for me like dat
My partner no wan near me
You wan dey with who wan buy for you iPad
Vampire energy, suck all of my blood untill I die
Ikenga show me mercy
Na lamp I been dey use to dey find smile
Can somebody hear me
My voice no go loud I′m on loud
Can somebody help me define love or trust me I don′t know

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

TAGS





Source link

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here