Home Entertainment Low Key Lyrics by Camidoh

Low Key Lyrics by Camidoh

27
0


Camidoh Lyrics

Low Key closes Camidoh’s latest EP, Trustn God, read the captivating song lyrics below and sing along to the emotionally charged track.

Cover art for Trustn God EP by CamidohCover art for Trustn God EP by Camidoh
Trustn God EP Cover Art

Camidoh – Low Key Lyrics

Yeah
Midoh
Smoke some loud
Wait on Jah
Do it lowkey
Cause where we going is far
We do it lowkey
Yeah yeah
We do it lowkey
Do it lowkey

Do it now, do it lowkey
Everything we do be lowkey
Money wey we make be lowkey
Fine fine shoddies lowkey
Big big mansions lowkey
Living lowkey
Badman living lowkey
Internationally say dem know me
Money no be my P
All praise to Jah mighty
All praise to Jah Jah mighty

Fine woman give me loving
And Jah Jah blessings on me
All of them no be my size
They no fit to quench my light
Them no fit beat my record
When I spit it be fire
If they wan dey run they go tire
Zoom zoom zoom zoom zoom zoom zoom
Zaga zaga zaga zaga zaga

Everything we do be lowkey
Money wey we make be lowkey
Fine fine shoddies lowkey
Big big mansions lowkey
Living lowkey
Badman living lowkey
Internationally say dem know me
Money no be my P
All praise to Jah mighty
All praise to Jah Jah mighty

Oh boy stop it you cyan touch it
Blessings too big Jah Jah security lock it
Many many years ago in my mama belly
When the prophecy was told and my papa no wan take it
Dandelion dandelion in my blood
Give a round of applause ’cause adey force no be yorb
Just give me the BVs, the guitars and the chord
Ago give you the song make you dey dance on the floor
They use think I was crazy
When I was humming my base and writing my verses
Now on some blow them dey chase me
Bounce them make them learn a likkle lesson

Do it now, do it lowkey
Everything we do be lowkey
Money wey we make be lowkey
Fine fine shoddies lowkey
Big big mansions lowkey
Living lowkey
Badman living lowkey
Internationally say dem know me
Money no be my P
All praise to Jah mighty
All praise to Jah Jah mighty

Everything we do be lowkey
Money wey we make be lowkey
Fine fine shoddies lowkey
Big big mansions lowkey
Living lowkey
Badman living lowkey
Internationally say dem know me
Money no be my P
All praise to Jah mighty
All praise to Jah Jah mighty

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook





Source link

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here