Home Entertainment Joy Is Coming (Remix) Lyrics by Fido Ft Kizz Daniel

Joy Is Coming (Remix) Lyrics by Fido Ft Kizz Daniel

4
0


Fido and Kizz Daniel Lyrics

Fido’s debut EP, OLAYEMI, ends with an energetic collaboration with Kizz Daniel on the Joy Is Coming Remix, read the song lyrics below and sing along to the catchy, upbeat tune.

Cover art for OLAYEMI EP by FidoCover art for OLAYEMI EP by Fido
OLAYEMI EP Cover Art

Fido & Kizz Daniel – Joy Is Coming Lyrics

E-yea, Mr. Fido-do-do-do, yeah-yeah
Oshaa
(ChokeBoi)

He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff, you dey hiss
Comot body, body no dey breath
Put on your shoe, make you stand at ease
All your sorrow, make you dance dem free
If e no be galala, galala, yeah
If e no be galala, I go give them fuji
Wọn ma jo o
Ijo o, ye-ye, ijo o, ye-ye, mm-ah
Mo ni, wọn ma jo-jo, mm
Ijo o, ye-ye, hm, and ma jo o, ye-ye
Ah, and if e no be galala, I go give them fuji

Mo dupẹ f’Oluwa, f’Oluwa, yea-ay
Joy is coming, joy is coming, ah
Dupẹ f’Oluwa, f’Oluwa, yea-ay
Joy is coming, mo ni, ‘Early in the morning,’ e-yea
Mo dupẹ f’Oluwa, f’Oluwa, yea-ay
Joy is coming (Yea-yea), joy is coming (Yea-yea, mm)
Mo dupẹ f’Oluwa, f’Oluwa, yea-ay (Uncle K)
Joy is coming, mo ni
Early in the morning, e-yea

Ko-ko-ko-ko-ko, good morning (Gbogbo aye)
Joy come in the morning
But were lo pọ l’Eko
So joy come in a hoody
T’owo ba de ko ya settle wọn
Ehn, t’ọn ba ti yo ko ya bẹkun wọn
Awọn t’ọn reti ki n trip and fall
Wọn ma jo wọn ma gbabẹ lọ
It’s alright, hmm
Them don high, eeh
Don’t step on my shoe
Right now
I don dey for my terminal
Fly go Canada puff and pass
O ni damu
Make God give me the stamina
Joy do giveaway
Make I paste my aza OPay
Nigeria call obey
Disobey follow oblee
Ọnọmẹ to fi mi pa lana, ọn
You can see I’m on, on
O ya now, all the night long, night

Mo dupẹ f’Oluwa, f’Oluwa, yea-ay
Joy is coming, joy is coming, ah
‘dupẹ f’Oluwa, f’Oluwa, yea-ay
Joy is coming, mo ni, ‘Early in the morning,’ e-yea
Mo dupẹ f’Oluwa, f’Oluwa, yea-ay
Joy is coming (Yea-yea), joy is coming (Yea-yea, mm)
Mo dupẹ f’Oluwa, f’Oluwa, yea-ay
Joy is coming, mo ni, ‘Early in the morning,’ e-yea

Do me gently, do me tender
Gbori wọle, ay-ay-ay
Ṣana wọle ay-ay-ay, yea
Up NEPA, up NEPA
Oluwa ti muna de, ay-ay-ay
Ṣana wọle, ay-ay-ay
Skrrr

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook





Source link

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here